Lyrics: Timaya - Born To Win
Timaya - Born To Win Lyrics
[Intro]
Chulo, leggo
Chulo no dey tire,
I dey fire,
Take them higher
Stoopid!
Me I know get anybody to help so I must Win
Me I no get anybody to support me so I must Win
Nobody really knows tomorrow
Back inna the days we dance Gongo Aso
These days everything maka dey nlo
I know some artiste wey we start I hear dem no more
Brother, sister aye n lo
Back inna the days dem dey buga gan
Look around, turn around see the grace upon my life is so special
I no get anybody to help me so I must Win
All my life, everyday my dream is just to Win (Chulo way)
Me I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow
E don tey when the boy done dey reign
Me I dey hustle back e done tey (x2)
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I link them higher
And them still dey taya taya
Anytime I come me I give them fire
All of my guys I link them higher
And them still dey taya taya
I know get anybody to help me so I must Win
All my life, everyday my dream is just to Win
Me I no have anyone to support me so I must Win
Na me be the boy back then dem dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Back inna the days we dance Gongo Aso
Gongo gongo, gongo aso
These days everything maka dey nlo
All of my guy dem tura nlo
****** tonya tonya over lo
Say the people wey start I hear dem no more


Post a Comment
0 Comments